Feelings

Abux

1 fan

Abux

Ebuka Ajie,who is musically called "Abux_Ajiezy” ,is well known for his melodic style and lyrical content which visualizes Facts,Truth and the ability to pass meaningful messages,memories and mostly educate the world


Year:
2024
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

It’s Abux Ajiezy yo yo 

Give them the one for the show 

I don try I don try 
Many people talk me down 
Many people see my shine so dark 
(See my shine so dark )
I was blind I was blind 
Couldn’t even see my foes 
Maybe I don’t know who’s black or white
(Probably don’t know who’s black or white)

And I be one man soldier, carry go 
Fight am, I burn my claro 
When the feeling down 
Don’t want no one around me 

And I be one man soldier, carry go 
Fight am, I burn my claro 
When the feeling down 
Don’t want no one around me 


Oh nana , I beg u don’t,
No Dey use feelings Dey play (nana yee)
 Oh nana, I bet u know 
U Dey use feelings Dey play ( nana)


Me no want no brawn new friends
Omo me no want no brawn new friends 
Omo Omo 
 

Cus nobody really care, and no fucking body really care
Omo Omo 
 Say bye bye 
I never start dem go say my guy 
Na padi man wey dey kill my vibe 
I Dey my yard and I Dey my line 
Èh èh

I don try I don try 
Many people talk me down 
Many people see my shine so dark 
(See my shine so dark )
I was blind I was blind 
Couldn’t even see my foes 
Maybe I don’t know who’s black &white
(Probably don’t know who’s black or white)

And I be one man soldier, carry go 
Fight am, I burn my claro 
When the feeling down 
Don’t want no one around me

And I be one man soldier, carry go 
Fight am, I burn my claro 
When the feeling down 
Don’t want no one around 
O yee è yee yee yee 

No Dey use feelings Dey play 
nana yee 

You Dey use feelings Dey play,
Nana nana 
No Dey use feelings Dey play 
Nana nana 
You Dey use feelings Dey play 
Na 

Brainy on the mix

 Struggling with Feelings? Become a better singer in 30 days with these videos!

 

Written by: Abux

Submitted by akinnuoye_a on March 28, 2024

Discuss these Feelings Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Feelings Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/173920/Abux/Feelings>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    Feelings

    9
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A bullet in his back
    B shank in his side
    C black eye
    D gang of convicts

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!