DNK(Dem No Know)

Reeskyleo

1 fan

Reeskyleo

Reeskyleo is a fast rising Nigerian hyper talented singer with a unique pattern of Afrobeat


Year:
2023

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Hmm hmm hmm hmm

Yeh
Jam the merciful

Dem no know
Dem no know
But they wanna know
But they, but they, but they wanna know
Very soon I go show(show)
Say the small boy is gonna blow
Dem no know
Hmm dem no know
But they wanna know
But they wanna know
Very soon I go show
Yeh say the small boy

As e dey be for the street nobody knows(Nobody knows)
But on a low me I dey do my things dey go o oo (dey do my things dey go)
Yeh
Gradually me I dey grow grow
My plan is to shutdown many many shows
Tan banlo konma ninsho o
My God is at work
Not on a slow-mo

Yeh
Kole yewon
The way me I dey take
Wey i dey survive as omo ogbon
Koma yewon
Me I just keep hustle
I just keep on grinding
Bad energy keep distancing
As omo ogbon I'm still standing
Bad energy keep distancing
As omo ogbon I'm still standing

Dem no know
Dem no know
But they wanna know
But they,but they, but they wanna know
Very soon I go show(show)
Say the small boy is gonna blow
Dem no know
Hmm dem no know
But they wanna know
But they wanna know
Very soon I go show

Kole yewon
The way me I dey take
Wey i dey survive as omo ogbon
Koma yewon
Me I just keep hustle

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

 

Written by: Reeskyleo

Submitted by 9jatrendstation on May 19, 2023

Modified by 9jatrendstation

Discuss these DNK(Dem No Know) Lyrics with the community:

0 Comments

    Translation

    Translate these lyrics to another language:

    Select another language:

    • - Select -
    • 简体中文 (Chinese - Simplified)
    • 繁體中文 (Chinese - Traditional)
    • Español (Spanish)
    • Esperanto (Esperanto)
    • 日本語 (Japanese)
    • Português (Portuguese)
    • Deutsch (German)
    • العربية (Arabic)
    • Français (French)
    • Русский (Russian)
    • ಕನ್ನಡ (Kannada)
    • 한국어 (Korean)
    • עברית (Hebrew)
    • Gaeilge (Irish)
    • Українська (Ukrainian)
    • اردو (Urdu)
    • Magyar (Hungarian)
    • मानक हिन्दी (Hindi)
    • Indonesia (Indonesian)
    • Italiano (Italian)
    • தமிழ் (Tamil)
    • Türkçe (Turkish)
    • తెలుగు (Telugu)
    • ภาษาไทย (Thai)
    • Tiếng Việt (Vietnamese)
    • Čeština (Czech)
    • Polski (Polish)
    • Bahasa Indonesia (Indonesian)
    • Românește (Romanian)
    • Nederlands (Dutch)
    • Ελληνικά (Greek)
    • Latinum (Latin)
    • Svenska (Swedish)
    • Dansk (Danish)
    • Suomi (Finnish)
    • فارسی (Persian)
    • ייִדיש (Yiddish)
    • հայերեն (Armenian)
    • Norsk (Norwegian)
    • English (English)

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "DNK(Dem No Know) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 May 2024. <https://www.lyrics.com/sublyric/159563/Reeskyleo/DNK%28Dem+No+Know%29>.

    We need you!

    Help build the largest human-edited lyrics collection on the web!

    Watch the song video

    DNK(Dem No Know)

    731
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson was known as the King of ...
    A Moves
    B Rock
    C Dance
    D Pop

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!